Pidjin News: Brother of Fomer Prez. Mahama body dey bab em over airbus.

One go fi talk em sey Ghana’s President wey left office in 2016 in brother skin dey bab em as the country’s Special Prosecutor Mr. Martin Amidu don invite em and some other individuals for Airbus corruption inside
The Special Prosecutor, talk sey upon completion of them ma preliminary investigations, in office go need Samuel Mahama, who bi a brother of former President John Mahama; Philip Sean Middlemiss; Sarah Davis and Sarah Furneaux, all bi oyibo people from Britian, to come answer some questions on the various roles they allegedly played in the sale and purchase of the aircraft.
Months ago wey some heavy scandal drop for world concerning Airbus wey them sell air-crafts give some countries.
After they don finish investigation, it was clear sey Airbus pay some bribe give individuals before dem give them contracts to supply air-craft.
Ghana dema name mentioned, The British court talk sey Government official one bi and brother take bribe for the deal inside.
Even though they no mention name but Ghanaians start dey point former president Mahama and his brother. Ebi like sey the people be prophets, today today Ghana special prosecutors don invite the same brother of John Mahama wey Ghanains dey accuse.